On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for dis train attack tori wey minister of transport talk say make Nigerians raise money for treatment for di pipo wey dey for hospital because of the train attack. For our tori today, una go tell us wetin una tink about dis one. Na pipo suppose raise money abi na government suppose pay for de patients treatment?
Advertisement
We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →
Join Our WhatsApp Channel