• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, June 4, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 51 – Kasala For Anambra As Bianca Slap Obiano Wife For Soludo Swearing In Ceremony

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 51 kasala for anambra as bianca slap obiano wife for soludo swearing in ceremony
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de Kasala wey burst out for Soludo swearing in ceremony for Anambra State. The fight wey happen between Bianca and Obiano wife for Soludo swearing in ceremony today for Anambra State don catch fire for social media.  We hear say Obiano wife be come late for the occasion and she be dey go round dey salute everybody, but when she waka meet Bianca, she come say “Bianca so you are here, I thought you said you will never attend any APGA event again.”  Na de question wey scatter Bianca head wey she stand up give Obiano wife dirty slap before she come drag her wig comot for her head.  We hear say de fight cause wetin oyinbo de call “disruption for the oath of office wey Soludo be dey take.  For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis slap mata. Say Bianca do well wey slap Obiano wife? Obiano wife do wrong wey she ask Bianca question?   Relationship Corner  Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person send mail give us say  her moda inlaw come visit dem for Abuja but serious wahala come happen. De wahala be say her moda in-law say she nor go eat food wey chef cook, say na de woman suppose use her hand dey cook food for the house. The woman say since wey she marry, na chef dey cook and her husband never complain but her moda in-law nor wan understand, she don talk say she wan go bcos she nor wan eat food wey chef cook. She say make we advise her – make she allow de woman go or make she allow her bring gbege for her marriage?  Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.  Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.  Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

RELATED NEWS

80% Of Sexual Assault Centres Rely On Donor Funding For Survival — PPDC

Influencer Kene Okonkwo Reacts After Father Wins Court Case Allegedly Linked To Otedola

‎Music Executive Soberekon Calls For Death Penalty For Kidnappers, Drug traffickers, Importers Of Fake Drugs

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

80% Of Sexual Assault Centres Rely On Donor Funding For Survival — PPDC
News

80% Of Sexual Assault Centres Rely On Donor Funding For Survival — PPDC

5 hours ago
Influencer Kene Okonkwo Reacts After Father Wins Court Case Allegedly Linked To Otedola
Entertainment

Influencer Kene Okonkwo Reacts After Father Wins Court Case Allegedly Linked To Otedola

5 hours ago
‎Music Executive Soberekon Calls For Death Penalty For Kidnappers, Drug traffickers, Importers Of Fake Drugs
Entertainment

‎Music Executive Soberekon Calls For Death Penalty For Kidnappers, Drug traffickers, Importers Of Fake Drugs

5 hours ago
Next Post
Sports Orbit: EP 53 – Super Eagles To Lodge At Wells Carlton Hotel And Apartments Ahead Kumasi Trip

Sports Orbit: EP 53 - Super Eagles To Lodge At Wells Carlton Hotel And Apartments Ahead Kumasi Trip

Advertisement

LATEST UPDATE

Female YPP Senatorial Candidate Promises Jobs, Better Leadership In Bayelsa West

4 hours ago

NUPRC Opens 2026 Licensing Round in Q3 Amid Investors’ Confidence

4 hours ago

61 Opposition Lawmakers Back Ugochinyere For Reps Minority Office

4 hours ago

Nigeria’s Power Sector Needs Credit Ratings To Attract Long-Term Investment – Report

4 hours ago

Nigeria Tops Global Crypto Transfer Rankings as Adoption Hits 40%

5 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.