• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 46 – How To Better Appreciate Women

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 46 how to better appreciate women
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de mata wey concern women as today na International Women’s Day.  Today na de day wey de whole world don carry keep for ground to dey celebrate women.  But we suppose dey celebrate women everyday bcos without women, men nor go fit function and de tins wey women dey do, men nor fit do am.  Man and women go come back from work, de man go sit down dey watch television or dey relax with bottle of beer but de woman go still enter kitchen, cook food, take care of pikin, clean house and do oda tins before she go sleep.  For our Tori today, una go tell us wetin una tink about celebrating women, especially for our continent. Say we suppose dey appreciate women pass as we dey do now?   Relationship Corner  Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person send text message put for our phone say e get three daughters and e don decide say e nor go born pass three pikin. But now, de man family don carry gbege come de house say de man must born boy bcos nai be de only son for e family. De man dey ask us say wetin e go do now? What if e agree to born another pikin and de pikin come be girl again?  Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.  Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.  Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

RELATED NEWS

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme
News

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

1 minute ago
Tinubu’s Bid To Withhold US Records ‘Profoundly Embarrassing’ — Peter Obi
News

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

8 minutes ago
FRSC, India Train Law Enforcement Officers On Stress Management
News

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

11 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 47 – NFF to query Eguavoen on Eagles’ list

Sports Orbit: EP 47 - NFF to query Eguavoen on Eagles’ list

Advertisement

LATEST UPDATE

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

1 minute ago

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

8 minutes ago

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

11 minutes ago

Jalla Condemns League Boards Dissolution, Demands Immediate Restoration

24 minutes ago

RMAFC Leads Push To Unlock Nigeria’s Oil, Gas Investment Potential

24 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.