• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 44 – Fuel Scarcity As E Dey Pain Nigerians

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 44 fuel scarcity as e dey pain nigerians
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for this fuel scarsity mata wey don turn serious wahala for Naija.

As dem talk am say when two elephants fight, say na de grass dey suffer, for dis fuel scarsity mata, na de masses dey suffer am.

Price for food wit oda tins don already go up,  wit dis fuel scarsity, de price come dey climp dey go up up, and we no say for Naija, wetin go up nor dey come down.

Ontop dis fuel wahala, transport money don double, some pipo now, deir transport money to go work don pass deir salary. Many pipo don already dey depressed and dis fuel scarsity dey put fire for de depression. E come even bad say no light and no fuel to put for generator wey for help pipo ease tension.

RELATED NEWS

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis fuel scarsity wahala. 

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person dey ask us say wen be de best age for woman to marry?

Abeg make una help us chuck mouth for dis tori.

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme
News

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

1 minute ago
Tinubu’s Bid To Withhold US Records ‘Profoundly Embarrassing’ — Peter Obi
News

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

8 minutes ago
FRSC, India Train Law Enforcement Officers On Stress Management
News

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

11 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 45 – 2022 World Cup Playoff; CAF Releases Dates, Venues Of Final Qualifiers

Sports Orbit: EP 45 - 2022 World Cup Playoff; CAF Releases Dates, Venues Of Final Qualifiers

Advertisement

LATEST UPDATE

FG Inaugurates Committee For Civil Servants’ Electric Bus Scheme

1 minute ago

‘Ex-INEC Chairman Yakubu Worked Against Me In 2023 Election’ – Peter Obi

8 minutes ago

FRSC Rallies Nigerians Against Overloading, Unsafe Road Practices

11 minutes ago

Jalla Condemns League Boards Dissolution, Demands Immediate Restoration

24 minutes ago

RMAFC Leads Push To Unlock Nigeria’s Oil, Gas Investment Potential

24 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.