• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Wednesday, September 9, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 45 – Petrol As Souvenir; E Don Bad Reach That Level?

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 45 petrol as souvenir e don bad reach that level
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de mata wey shele for Lagos last week ontop gallons of fuel as survenir for party.

We dey ask dis question everytime for our tori…say “how did we get here” but according to one singer, “If you ask me, na who I go ask”. Na so de mata don dey for naija now..o. 

Dis fuel as survenir mata dey like wetin dey happen for Africa magic but na for people Koro Koro eye dis one happen for Lagos.

As de mata come catch fire for social media, Lagos State Government come go dey arrest de pipo wey de mata concern. Dem come even go seal de event centre where de party be happen. 

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis gallons of fuel ontop survenir mata for Lagos. Say person doo party give pipo wetin dem need as survenir, na crime? If to say fuel nor scarce, dem for use am as survenir? Who we go blame for de mata; de pipo wey collect de fuel, de pipo wey give fuel or government? 

Relationship Corner

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person send text message put for our phone say she dey plan to marry one rich bobo but de guy say make she carry belle first before e go marry her. De reason be say de bobo say e nor wan marry finish begin do fasting and prayer ontop pikin. She say make we help her chuck mouth for de tori. Say make she agree or make she leave de man? 

Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.

RELATED NEWS

2027: Charismatic Bishops Declare Support For Tinubu, Promise Prayers, Advocacy

‎24 Die After Allegedly Consuming Herbal Concoction In Ondo ‎

ADC North West Gov’ship Candidates Sign Compact For Zonal Security, Development *Back Atiku’s Fuel Subsidy Reversal Proposal 

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

2027: Charismatic Bishops Declare Support For Tinubu, Promise Prayers, Advocacy
News

2027: Charismatic Bishops Declare Support For Tinubu, Promise Prayers, Advocacy

11 minutes ago
‎Resident Seeks FirstBank’s Return to Ondo Community in Honour of Asabia
South West

‎24 Die After Allegedly Consuming Herbal Concoction In Ondo ‎

13 minutes ago
Crisis Brews In APC After Primaries In Ngor Okpala    __ list conditions for dialogue
News

ADC North West Gov’ship Candidates Sign Compact For Zonal Security, Development *Back Atiku’s Fuel Subsidy Reversal Proposal 

31 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 46 – World Cup Playoff; Siasia Faults Super Eagles List For Ghana Clash

Sports Orbit: EP 46 - World Cup Playoff; Siasia Faults Super Eagles List For Ghana Clash

Advertisement

LATEST UPDATE

2027: Charismatic Bishops Declare Support For Tinubu, Promise Prayers, Advocacy

11 minutes ago

‎24 Die After Allegedly Consuming Herbal Concoction In Ondo ‎

13 minutes ago

2027: Arewa Revival Project Defends Akpabio, Demands Evidence On Viral Claim

20 minutes ago

ADC North West Gov’ship Candidates Sign Compact For Zonal Security, Development *Back Atiku’s Fuel Subsidy Reversal Proposal 

31 minutes ago

ADC North West Gov’ship Candidates Sign Compact For Zonal Security, Development ,Back Atiku’s Fuel Subsidy Reversal Proposal

41 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.