• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Saturday, November 1, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 41 – You Fit Marry Man Wey Dey Stay For Him Family House?

by Web
4 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern men wey dey stay for family house even after dem don marry.

Advertisement

Some, the family house dey like community. De implication be say de marriage too go turn to family marriage, the husband and wife nor fit avoid family chuck mouth for their marriage.

Advertisement

But some pipo talk say e good shao especially if de family dey good. 

RELATED NEWS

Frills And Thrills Over Change Of Security Chiefs

Imo Widow’s Ordeal: The Truth Behind Drinking The ‘Corpse Water’ Outrage

Malnutrition: Firm Tasks Policy Makers, Stakeholders On Mass Agric Investments

FirstBank Meets 50,000 Tree Planting in 3 Years

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say e dey wrong for woman to marry man wey de stay for e family house?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon  be say we hear say one 35-year-old ashawo, de customer wey carry her don kill her.

If una remember, last week, we be dey ask say ‘Ashawo na work”. My pipo, una go us how una see dis tori. 

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

Join Our WhatsApp Channel

Breaking News: Nigerians at home and abroad can now earn in USD by acquiring ultra-premium domains from $3,000 and profiting up to $36,000. Perfect for professionals. Click here.

SendShareTweetShare

OTHER NEWS UPDATES

Security Chiefs
Backpage

Frills And Thrills Over Change Of Security Chiefs

5 hours ago
Imo Widow’s Ordeal: The Truth Behind Drinking The ‘Corpse Water’ Outrage
Feature

Imo Widow’s Ordeal: The Truth Behind Drinking The ‘Corpse Water’ Outrage

5 hours ago
Malnutrition: Firm Tasks Policy Makers, Stakeholders On Mass Agric Investments
Agriculture

Malnutrition: Firm Tasks Policy Makers, Stakeholders On Mass Agric Investments

5 hours ago
Advertisement
Leadership join WhatsApp

LATEST UPDATE

Frills And Thrills Over Change Of Security Chiefs

5 hours ago

Charting A New Course: The Tasks Before New Sports Federations Boards

5 hours ago

National Sports Commission Commends President Tinubu for Sports Development Initiatives

5 hours ago

Slot ‘Completely Happy’ With Liverpool Squad

5 hours ago

2026 World Cup Playoffs: CAF Names Venue For Super Eagles vs Gabon

5 hours ago
Load More

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.