• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 41 – You Fit Marry Man Wey Dey Stay For Him Family House?

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 41 you fit marry man wey dey stay for him family house
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern men wey dey stay for family house even after dem don marry.

Some, the family house dey like community. De implication be say de marriage too go turn to family marriage, the husband and wife nor fit avoid family chuck mouth for their marriage.

But some pipo talk say e good shao especially if de family dey good. 

RELATED NEWS

Africa’s Forests Can Drive $30trn Bioeconomy By 2050 – Stakeholders

Ebonyi Needs Guardrails Against Nwifuru’s Overreach

First Lady Donates N250m To 2,500 Women In South-East

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say e dey wrong for woman to marry man wey de stay for e family house?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon  be say we hear say one 35-year-old ashawo, de customer wey carry her don kill her.

If una remember, last week, we be dey ask say ‘Ashawo na work”. My pipo, una go us how una see dis tori. 

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Africa’s Forests Can Drive $30trn Bioeconomy By 2050 – Stakeholders
News

Africa’s Forests Can Drive $30trn Bioeconomy By 2050 – Stakeholders

13 seconds ago
Ebonyi Needs Guardrails Against Nwifuru’s Overreach
Backpage

Ebonyi Needs Guardrails Against Nwifuru’s Overreach

25 seconds ago
First Lady Donates N250m To 2,500 Women In  South-East
News

First Lady Donates N250m To 2,500 Women In South-East

9 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 42 – Invasion of Ukraine; FIFA, UEFA Suspend Russia From International Football

Sports Orbit: EP 42 - Invasion of Ukraine; FIFA, UEFA Suspend Russia From International Football

Advertisement

LATEST UPDATE

Africa’s Forests Can Drive $30trn Bioeconomy By 2050 – Stakeholders

13 seconds ago

Ebonyi Needs Guardrails Against Nwifuru’s Overreach

25 seconds ago

First Lady Donates N250m To 2,500 Women In South-East

9 minutes ago

Arewa Group Backs Akpabio, Warns Against Social Media Fabrications

10 minutes ago

Sokoto CP Meets Parties Stakeholders, Declares Zero Tolerance For Electoral Violence

11 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.