• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Saturday, June 13, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 40 – Na True Say Women Value Pastors Pass Their Husbands?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 40 na true say women value pastors pass their husbands
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern women and the way dem dey worship their pastors

Many women now dey value their pastors pass their husbands. Some women dey call their husbands by their names like Oke, Bulus, Ekene and John while some dey call their husbands papa pikin, like papa Emeke, etc. But these women dey call their pastors daddy and dem dey call their pastor wives mummy. 

Some women no get respect for their husbands but dem dey respect pastors, even dey mistake pastors for God. 

Na wetin make am dey very easy for fake pastors to catch women bcos dem get too much respect for dem so dem ready to anything wey pastors tell dem to do.

 

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say women suppose value their pastors pass their husbands?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na child abuse. De mata don dey serious….o and de tin get wetin oyinbo dey call consequences for de pikin, family and our obodo Naija. De mata dey follow join for de gbege on top national security for our Naija as de tin dey fuel banditry, kidnapping, wit de one wey oyinbo dey call religious intolerance.

RELATED NEWS

Atiku Celebrates Abdulsalami At 84, Hails Democratic Legacy

From Pen Strokes To Profit: How Calligraphy Business Is Thriving In 2026

Brad Pitt Faces Fresh Claims In Ongoing Estate Dispute

My pipo, how una see dis child abuse mata?

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works
Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Atiku Celebrates Abdulsalami At 84, Hails Democratic Legacy
News

Atiku Celebrates Abdulsalami At 84, Hails Democratic Legacy

11 minutes ago
From Pen Strokes To Profit: How Calligraphy Business Is Thriving  In 2026
Feature

From Pen Strokes To Profit: How Calligraphy Business Is Thriving In 2026

21 minutes ago
Brad Pitt Faces Fresh Claims In Ongoing Estate Dispute
Entertainment

Brad Pitt Faces Fresh Claims In Ongoing Estate Dispute

23 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 41 – NPFL; Rivers Utd Maintain Lead, Enyimba Suffer Another Defeat

Sports Orbit: EP 41 - NPFL; Rivers Utd Maintain Lead, Enyimba Suffer Another Defeat

Advertisement

LATEST UPDATE

Olawepo-Hashim Condemns Alleged Attack on Sowore, Democracy Day Protesters

7 minutes ago

Akwa Ibom Education Overhaul Will Tackle Out-Of-School Children, Says Eno

9 minutes ago

Atiku Celebrates Abdulsalami At 84, Hails Democratic Legacy

11 minutes ago

PSN Lauds Abbas, Reps Over Passage Of State Police Bill

16 minutes ago

No Plan To Remove Yuguda As North-East Renewed Hope Coordinator, Barau Insists

16 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.