• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 36 – Why Our BIG Men Dey Fall Sick For Detention After Dem Arrest Dem For Wrongdoing

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 36 why our big men dey fall sick for detention after dem arrest dem for wrongdoing
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On Top Wetin Dey Happen today, we dey ask why BiG man wey dem arrest after they commit offence dey always fall sick.

Plenty example dey of BIG men wey commit offence and after dem arrest dem, dem go court tell court say dem sick make court free dem to go hospital.

The one wey dey fresh among the BIG men na Abba Kyari, wey be policeman wey suppose to dey catch people wey put their hands for bad bad things wey dem accused say him self do bad thing. He don come out tell court say hin dey sick make dem release am after dem arrest am keep am for detention.

My people, how una see this matter?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na on top one house wife wey dey jealous so tey, she kill her rival on top kerewa matter with the husband ooo. The two women dey live inside one room and parlour  with their husbands for Ondo State.

RELATED NEWS

Sowore Begins North American Tour Ahead Of 2027 Presidential Campaign

Fintiri Promises Relief, Recovery For Displaced Lamurde Communities

‎120 Years Old Nigerian Celebrates 94th Anniversary With 4 Wives

Our Everyday Tori crew go sit down

Gidigba today to chuck mouth for de 30min tori. 

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter.

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Sowore Begins North American Tour Ahead Of 2027 Presidential Campaign
News

Sowore Begins North American Tour Ahead Of 2027 Presidential Campaign

10 minutes ago
Fintiri Promises Relief, Recovery For Displaced Lamurde Communities
News

Fintiri Promises Relief, Recovery For Displaced Lamurde Communities

11 minutes ago
‎120 Years Old Nigerian Celebrates 94th Anniversary With 4 Wives
Entertainment

‎120 Years Old Nigerian Celebrates 94th Anniversary With 4 Wives

56 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 37 – World Cup Playoff; Super Eagles, Black Stars Get New Date

Sports Orbit: EP 37 - World Cup Playoff; Super Eagles, Black Stars Get New Date

Advertisement

LATEST UPDATE

Sowore Begins North American Tour Ahead Of 2027 Presidential Campaign

10 minutes ago

Fintiri Promises Relief, Recovery For Displaced Lamurde Communities

11 minutes ago

‎120 Years Old Nigerian Celebrates 94th Anniversary With 4 Wives

56 minutes ago

Adamawa Digital Academy To Train 10,000 Students

1 hour ago

Nigerian Businesses Not Targeted In Kenya As Crackdown Begins – Envoy

2 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.