• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
Thursday, June 30, 2022
Leadership News
Read in Hausa
  • Home
  • NewsLatest
    • World News
    • ASUU News
  • Politics
  • Business
  • Sports
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Others
    • How-to
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Podcast
No Result
View All Result
  • Home
  • NewsLatest
    • World News
    • ASUU News
  • Politics
  • Business
  • Sports
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Others
    • How-to
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Podcast
No Result
View All Result
Leadership News
No Result
View All Result
Home News

Everyday Tori (Pidgin): EP 37 – Why Our BIG Men Dey Fall Sick For Detention After Dem Arrest Dem?

by Leadership News
4 months ago
in News
0
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on TwitterTelegram

On Top Wetin Dey Happen today, we dey ask why BiG man wey dem arrest after they commit offence dey always fall sick.

Plenty example dey of BIG men wey commit offence and after dem arrest dem, dem go court tell court say dem sick make court free dem to go hospital.

The one wey dey fresh among the BIG men na Abba Kyari, wey be policeman wey suppose to dey catch people wey put their hands for bad bad things wey dem accused say him self do bad thing. He don come out tell court say hin dey sick make dem release am after dem arrest am keep am for detention.

RELATED

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album

57 mins ago
Chibok

Army Rescues Another Kidnapped Chibok Schoolgirl, Ruth Bitrus, In Borno

58 mins ago

My people, how una see this matter?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na on top one man wey kill his friend over argument on N30.

The man wey hin name na Portable get small argument with his friend Ajayi. After dem settle dem and the argument finish, na hin Portable go carry broken bottle chuk Ajayi to death ooo, my people how una see this one too?

Our Everyday Tori crew go sit down

Gidigba today to chuck mouth for de 30min tori. 

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter.

HOW MY CHINESE DOCTOR RECOMMEND THIS MAGIC DRUGS THAT HELP WOMEN PREVENT AND TREAT BREAST CANCER AND ALSO HELP MEN PREVENT AND CURE PROSTRATE ISSUE PERMANENTLY WITHOUT SIDE EFFECTS AND REMISSION!!INEVER BELIEVE IT!!
SendShareTweetShare
ADVERTISEMENT
Previous Post

Inside Nigeria: EP 38 – Talk Show For Wednesday, 23rd February 2022

Next Post

Sports Orbit: EP 38 – Spanish Players Union Backs Nwakali, Blast Huesca Over Suspension

ANOTHER GOOD READ

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album
Entertainment

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album

57 mins ago
Chibok
News

Army Rescues Another Kidnapped Chibok Schoolgirl, Ruth Bitrus, In Borno

58 mins ago
Tela
News

JUST-IN: Bauchi Deputy Gov, Tela, Denies Resignation 

2 hours ago
Tears As Kaduna Catholic Priest Killed By Terrorists Is Buried In Kaduna
News

Tears As Kaduna Catholic Priest Killed By Terrorists Is Buried In Kaduna

4 hours ago
Okorocha
News

Okorocha Seeks Court’s Permission To Travel Abroad For Medicals

6 hours ago
Buhari
News

In Portugal, Buhari Reiterates Commitment To Credible Elections

6 hours ago
Next Post
Sports Orbit: EP 38 – Spanish Players Union Backs Nwakali, Blast Huesca Over Suspension

Sports Orbit: EP 38 - Spanish Players Union Backs Nwakali, Blast Huesca Over Suspension

LATEST UPDATES

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album

Duncan Daniels Set To Release First Single Off His 6th Album

June 30, 2022
Chibok

Army Rescues Another Kidnapped Chibok Schoolgirl, Ruth Bitrus, In Borno

June 30, 2022
Tela

JUST-IN: Bauchi Deputy Gov, Tela, Denies Resignation 

June 30, 2022
Tears As Kaduna Catholic Priest Killed By Terrorists Is Buried In Kaduna

Tears As Kaduna Catholic Priest Killed By Terrorists Is Buried In Kaduna

June 30, 2022
Okorocha

Okorocha Seeks Court’s Permission To Travel Abroad For Medicals

June 30, 2022
Buhari

In Portugal, Buhari Reiterates Commitment To Credible Elections

June 30, 2022
Boko Haram

JUST-IN: 3 ‘Boko Haram’ Members Jailed In South Africa

June 30, 2022
Policemen

JUST-IN: 2 Policemen Feared Dead As Gunmen Attack Checkpoint In Enugu

June 30, 2022

© 2022 Leadership Media Group - All Rights Reserved.

No Result
View All Result
  • Home
  • News