• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Wednesday, July 22, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 38 – Women Suppose Hold Their Career When dem still Dey Born?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 38 women suppose hold their career when dem still dey born
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern women and their carrier ontop pikin.

Many women don leave their work because dem still dey born pikin and dem dey wait till after dem don born all their pikin finish, dem go look for work again.

some, na their husbands tell dem to leave their work so dat dem look after de small small pikin wey dem born.

Some women even try to look for pipo to look after their small pikin so dat dem go face their career, but when dem check the cost, their salaries no fit cover am.

Some work, dem no dey employ women wey still dey born, some dey give de women how many years dem go work before den fit born.

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say women suppose de put their career on hold as dem still dey born? Pikin suppose be barrier to woman carrier? Husbands dem wey dey tell their wives to leave work for pikin, na bcos dem dey selfish or na bcos dem get money to provide everything for their family?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na one  28-year-old woman wey dem de call  Justina Yakubu for  Mararaba-Mubi for Adamawa State, wey dem carry go court ontop her pikin wey she sell for N120,000.

Abeg, una go tell how una see dis mata, say pikin don become market wey dem dey sell? Na bcos of poverty or wetin una feel say de make papa and mama dem de sell their pikin now?

RELATED NEWS

Akwa Ibom Pushes for Stronger Parenting Support as Experts Back Radio’s Role in Raising Happier, Safer Families

Nana Otedola Opens Up About Failed Business Ventures Before Finding Success

How To Apply For FG’s Loan To Buy Phones, Laptops: Requirements, Eligibility, Key Details

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

BREAKING NEWS: Nigerians can now earn as much as $15,000- $25,000 with premium domains. You decide if you want payment in Naira or US Dollars. Be sure to ask for evidence and proof of people benefitting daily from this. CLICK HERE TO START
Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Akwa Ibom Pushes for Stronger Parenting Support as Experts Back Radio’s Role in Raising Happier, Safer Families
News

Akwa Ibom Pushes for Stronger Parenting Support as Experts Back Radio’s Role in Raising Happier, Safer Families

15 minutes ago
Nana Otedola Opens Up About Failed Business Ventures Before Finding Success
News

Nana Otedola Opens Up About Failed Business Ventures Before Finding Success

33 minutes ago
CREDICORP
News

How To Apply For FG’s Loan To Buy Phones, Laptops: Requirements, Eligibility, Key Details

41 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 39 – AWCON 2022; Super Falcons Book Passage To Morocco

Sports Orbit: EP 39 - AWCON 2022; Super Falcons Book Passage To Morocco

Advertisement

LATEST UPDATE

Team Nigeria Gears Up For Commonwealth Games Medal Charge In Glasgow

12 minutes ago

Akwa Ibom Pushes for Stronger Parenting Support as Experts Back Radio’s Role in Raising Happier, Safer Families

15 minutes ago

FIFA Shares Record $871m Prize Pot To Spain, Argentina, Others

17 minutes ago

Nana Otedola Opens Up About Failed Business Ventures Before Finding Success

33 minutes ago

Ipswich Town Signs Ghana Winger Fatawu In £20m Deal

34 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.