• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, June 25, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 42 – Pornography, Betting Or Womanising: Which One Dey Destroy Man Pass?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 42 pornography betting or womanising which one dey destroy man pass
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for mata wey concern man ontop

Pornography, betting and womanising.

 

Dem talk say something must kill man…true true, many men dey look for de tin wey fit destroy dem. Nowadays, some men nor fit do without pornography, de one wey oyinbo say na representation of sexual behaviour for books, pictures, statues, films, and other media wey de intention na to cause sexual excitement.

Some oda men, deir own na betting. Some pipo papa don use deir pension money do betting, these men don turn prayer points for deir families ontop betting but dem nor send.

RELATED NEWS

Katsina Govt Denies Sponsoring Bandit Leaders For Hajj, Describes Allegation As False

Senate Passes Bill To Raise Police Trust Fund Allocation To 1%

Legitimacy Concern Heightens As Niger Quits ICC

Another group of men, deir own na womanising, de one wey oyinbo say na to engage for plenty sexual affairs with women.

For our Tori today, una go tell us how una see dis mata – Pornography, betting wit womanising, which one dey destroy man pass?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na de mata wey person wey dey follow chuck ear for our Tori send to us. 

De person carry d tori give us make we help am chuck mouth so dat una too go follow chuck mouth.

Dis our person, e dey obodo oyinbo wit e wife, de man wan come back for Naija but e wife nor gree, she say she must stay for oyinbo land. Dis man say make we tell am wetin e go do.

Make de man leave e wife for oyinbo land come or make e change e mind remian for dere bcos of e wife? Abeg, make una follow chuck mouth for dis tori.

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works
Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Crime

Katsina Govt Denies Sponsoring Bandit Leaders For Hajj, Describes Allegation As False

5 minutes ago
Senate Passes Bill To Raise Police Trust Fund Allocation To 1%
News

Senate Passes Bill To Raise Police Trust Fund Allocation To 1%

7 hours ago
Legitimacy Concern Heightens As Niger Quits ICC
World News

Legitimacy Concern Heightens As Niger Quits ICC

7 hours ago
Next Post
The Big Issue: EP 33 – Constitution Amendment; How National Assembly Members Voted

The Big Issue: EP 33 - Constitution Amendment; How National Assembly Members Voted

Advertisement

LATEST UPDATE

Katsina Govt Denies Sponsoring Bandit Leaders For Hajj, Describes Allegation As False

5 minutes ago

TCN Completes Repair On Alaoji-Owerri Lines, Restores Power to Imo, Bayelsa, Rivers

6 hours ago

Senate Passes Bill To Raise Police Trust Fund Allocation To 1%

7 hours ago

Legitimacy Concern Heightens As Niger Quits ICC

7 hours ago

Obama Mocks Trump’s ‘Obsession,’ Says He Lives Rent-Free In His Head

7 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.