• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, June 4, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 43 – Sacrifice Wey People Dey Make For Love

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 43 sacrifice wey people dey make for love
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for the sacrifice wey people dey make for love.

Some people dey do de “unthinkable” for love. No wonder dem talk say love dey blind. 

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis love mata. Say love fit make man wey dey HIV negative go marry HIV positive woman?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na de tori wey one of our person wey dey chuck ear for our tori send to us say make we help am chuck mouth put.

The woman talk say dem don marry for 10 years but dem nor get pikin. She come say make dem go adopt pikin but de man say no.

Now, she say make we tell her wetin she go do.

RELATED NEWS

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

Abeg make una help us chuck mouth for dis tori….make de woman continue wit de marriage or make she comot?

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

News

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

12 minutes ago
Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings
Entertainment

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

12 minutes ago
Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow
Entertainment

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

15 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 44 – FIBA World Cup; D’Tigress To Face Australia, France, Canada In Group Of Death

Sports Orbit: EP 44 - FIBA World Cup; D’Tigress To Face Australia, France, Canada In Group Of Death

Advertisement

LATEST UPDATE

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

12 minutes ago

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

12 minutes ago

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

15 minutes ago

Camila Cabello And Henry Junior Chalhoub End Relationship

23 minutes ago

Match Prayer With Action to Fix Society, Mary Njoku Tells Africans

24 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.