On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de marathon sex mata on top death for Aguleri, Anambra State. The video don catch fire for social media…ooo, come show how some family members to de man wey die on top sex dey do serious yama yama to dier broda wife, dem accuse her say na she kill de man with marathon sex, dem come strip her naked, beat her, humiliate and come parade her around town.
Advertisement
We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →
Join Our WhatsApp Channel