Last week, Annie dey trend for awa social media sake of sey Nigerians nor hail or appreciate the million dollar studio wey her husband, singer Tuface build for Obafemi Awolowo University ( OAU) De somtin vex Annie so tey she begin dey rant for her social media pages sey if na other people, Nigerians go dey praise dem. She also talk sey if to sey her husband give another woman belle, Tori people for carry am for everywhere- radio o, TV o and paper. But as e donate music studio for OAU, e nor trend.
We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →
Join Our WhatsApp Channel