On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for wahala some people dey go through in the hands of their tailors.
Many Nigerians get different experience wey dem don go through in the name of say dem give clothe to tailor.
The disappointments Nigerians don go through in the hands of tailors, their mouth no fit talk am.
For this our ogbonge show today, we dey ask, wetin be your experience in the hands of your tailors?