• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Saturday, November 8, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 58 – Will Smith Vs Chris Rock Slap Saga; Good Or Bad?

by Web
4 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de slap saga between Will Smith and Chris Rock on top joke wey Chris Rock crack with Will Smith wife hair for di 94th Academy Awards.

Advertisement

On top di hot slap, Rock come say di saga na “the greatest night in the history of television”. But Nigerians come talk say we too bi get “the greatest night in the history of swearing-in”.

Advertisement

E bi like sey Bianca Ojukwu don export slap go Obodo Oyinbo o as e bi sey na season of slap dey reign na.

RELATED NEWS

Anambra Poll: LP Candidate Moghalu Loses Polling Unit To APGA’s Soludo

Pro-Yayi Group Pushes For Youth Participation In Voter Registration

VP Shettima Departs Brazil For Abuja After COP 30 Engagements

Gunmen Abduct 10 Residents Returning From CVR In Kogi

The Biancanisation don dey spread as Will Smith don already Biancad Rock but we neva no who bi de next.

For our tori today, una go tell us wetin una tink about dis slap saga. Na bcos Will Smith bi get some wahala wey e dey handle nai make am vex slap Rock, di one wey Oyinbo dey call transferred aggression? Abi na bcos Will Smith marriage be don put talk for mouth since di tori leak say e wife be dey do kuruke waka?

Join Our WhatsApp Channel


SendShareTweetShare

OTHER NEWS UPDATES

Anambra Poll: Peaceful Voters Exercise Franchise In Aguata LGA
News

Anambra Poll: LP Candidate Moghalu Loses Polling Unit To APGA’s Soludo

19 minutes ago
Pro-Yayi Group Pushes For Youth Participation In Voter Registration
News

Pro-Yayi Group Pushes For Youth Participation In Voter Registration

29 minutes ago
VP Shettima Arrives Katsina For 2-day Working Visit
News

VP Shettima Departs Brazil For Abuja After COP 30 Engagements

1 hour ago
Advertisement
Leadership join WhatsApp

LATEST UPDATE

Anambra Poll: LP Candidate Moghalu Loses Polling Unit To APGA’s Soludo

19 minutes ago

Pro-Yayi Group Pushes For Youth Participation In Voter Registration

29 minutes ago

VP Shettima Departs Brazil For Abuja After COP 30 Engagements

1 hour ago

Anambra Guber: CDD-West Africa Raises Concerns Over Voter Apathy, Vote Buying, Others

1 hour ago

Anambra Poll: INEC Uploads 82.76% Of Results On IReV

2 hours ago
Load More

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.