• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 61 – FIFA 2022; E Good As Davido Unfollow 2Baba, Wizkid And E Other Colleagues?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 61 fifa 2022 e good as davido unfollow 2baba wizkid and e other colleagues
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de one wey Oyinbo dey call ‘unfollowing spree’ for our music industry on top say Davido dey vex say e colleagues nor celebrate e achievement as e perform for FIFA 2020 World Cup.  

Dis vex nor get part two..o as we see say di papa of three pikin wey everybody dey call Davido Unfollow big big names dem like 2baba, Burna Boy, Yemi Alade with plenty oda Naija musicians for Instagram.  

True true Sha, Davido bi make history on top dis e FIFA performance with Trinidad Cardona and AISHA, for de song wey dem title ‘Hayya Hayya’ (Better Together).  As dem talk say if lizard nor see who praise am, e go praise e self, Davido come go for Twitter go talk say dis e feat, wey e colleagues nor gree chuck mouth put, say na win for Africa, no bi only Naija self.  

For our yori today, una go tell us wetin una tink about dis  unfollowing spree. Say oda musicians dey jealous of Davido or dem dey vex for ram? As Davido unfollow dem, na good tin abi na small pikin tin e do?    

Relationship Corner: “I need help, i nor want house girl and my husband nor want house boy, how I go do?”  Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Today,  one woman send us message say she dey very busy with her business so she and her husband come agree to get house help but de problem na bi say she nor want girl and her husband nor want boy. She say she nor know wetin to do , say make we advise her. 

RELATED NEWS

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.  Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.  

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years
News

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

1 hour ago
How I Transformed NAFDAC From ‘Good-For-Nothing’ Agency — DG
Health

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

1 hour ago
World Bank Invests N1.5bn To Fight Malaria In Ondo
Health

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

1 hour ago
Next Post
Sports Orbit: EP 64 – Sunshine Stars Halt Plateau Utd Unbeaten Run, Lobi Stars Bounce Back

Sports Orbit: EP 64 - Sunshine Stars Halt Plateau Utd Unbeaten Run, Lobi Stars Bounce Back

Advertisement

LATEST UPDATE

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

1 hour ago

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

1 hour ago

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

1 hour ago

AfroBasket Triumph: Tinubu Redeems Cash Pledge To D’Tigress

2 hours ago

Akwa Ibom Court Orders Eno Government To Pay N1.5bn For 49-Year-Old School Takeover

2 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.