• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Monday, June 22, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 66 – Osinachi Nwachukwu: When Be Right Time To Quit Abusive Marriage?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 66 osinachi nwachukwu when be right time to quit abusive marriage
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de late gospel singer, Osinachi Nwachukwu mata ontop abuse for marriage.  Dis woman wey God bless with beta voice just die like dat bcos of bit bit from her husband.  Some pipo talk say wetin make Osinachi stay for de marriage till she die na bcos say she be gospel singer and bcos pipo know her well well for her church.   Dis na bcos churches nor dey care about wetin women dey suffer for marriage, wetin dem know be say bible nor support divorce.  For our tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata. Say e beta make woman die for marriage bcos she dey go church or bcos of family and society? When be di right to quit?   Relationship Corner: “my baby resemble my neighbour, my husband say na DNA test go settle de mata”  Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Today, one woman send us massage say she just born new pikin but de wahala be say di pikin resemble her neighbour. She say her husband don dey suspect say she do kuruke wit dier neighbour, say dem must do DNA test.  She talk say she nor know wetin to do, say make we advise her.   Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.  Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.  Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

RELATED NEWS

Fayemi Asks Opponents, Ekiti People To Rally Round Oyebanji

Foundation Trains Girls In Solar Power Installation

LG Autonomy Effective Under Gov AbdulRazaq’s Administration – Aide

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works
Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Fayemi, A Pillar of Support For Ekiti Development – Oyebanji
News

Fayemi Asks Opponents, Ekiti People To Rally Round Oyebanji

4 minutes ago
Celebrations As All-On Commissions New 80kWp Solar Mini-Grid In Bayelsa Community
News

Foundation Trains Girls In Solar Power Installation

7 minutes ago
Kwara Hosts 2024 Best Nollywood Awards In November
News

LG Autonomy Effective Under Gov AbdulRazaq’s Administration – Aide

9 minutes ago
Next Post
Sodiya Launches African Lady Collection

Sodiya Launches African Lady Collection

Advertisement

LATEST UPDATE

Fayemi Asks Opponents, Ekiti People To Rally Round Oyebanji

4 minutes ago

Foundation Trains Girls In Solar Power Installation

7 minutes ago

Niger APC Chieftain Cautions Party Over Outcome Of Primaries

9 minutes ago

LG Autonomy Effective Under Gov AbdulRazaq’s Administration – Aide

9 minutes ago

NUC Grants FUT Minna Approval To Run 6 New Programmes

12 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.