• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, June 4, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 47 – As Chidinma Win Beauty Pageant Inside Prison

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 47 as chidinma win beauty pageant inside prison
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for Chidinma mata, as dem crown her MISS CELL for inside Kirikiri prison.

Chidinma na de runs girl wey dem talk say she kill Usifo Ataga for Lagos last year.

We hear say de pipo wey organise de event say na to mark de international women’s day.

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis beauty pageant. Na to encourage crime? 

Relationship Corner

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person send text message put for our phone say de man wey wan marry her nor get money do marriage but de man talk say make dem begin stay together dey born pikin so dat any year wey e get money, den go do marriage. She talk say make we advise her. 

RELATED NEWS

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

News

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

12 minutes ago
Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings
Entertainment

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

12 minutes ago
Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow
Entertainment

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

16 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 49 – FIBA Confirms Kida NBBF President

Sports Orbit: EP 49 - FIBA Confirms Kida NBBF President

Advertisement

LATEST UPDATE

Jennifer Aniston’s Letter To Matthew Perry Withdrawn From Planned Auction

12 minutes ago

Seun Kuti Calls For Action Beyond Social Media Outrage Over Kidnappings

12 minutes ago

Yomi Fabiyi Shares Alleged WhatsApp Chats Linked To Mohbad’s Widow

16 minutes ago

Camila Cabello And Henry Junior Chalhoub End Relationship

23 minutes ago

Match Prayer With Action to Fix Society, Mary Njoku Tells Africans

24 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.