• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 37 – Why Our BIG Men Dey Fall Sick For Detention After Dem Arrest Dem?

Web by Web
5 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 37 why our big men dey fall sick for detention after dem arrest dem
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On Top Wetin Dey Happen today, we dey ask why BiG man wey dem arrest after they commit offence dey always fall sick.

Plenty example dey of BIG men wey commit offence and after dem arrest dem, dem go court tell court say dem sick make court free dem to go hospital.

The one wey dey fresh among the BIG men na Abba Kyari, wey be policeman wey suppose to dey catch people wey put their hands for bad bad things wey dem accused say him self do bad thing. He don come out tell court say hin dey sick make dem release am after dem arrest am keep am for detention.

My people, how una see this matter?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na on top one man wey kill his friend over argument on N30.

The man wey hin name na Portable get small argument with his friend Ajayi. After dem settle dem and the argument finish, na hin Portable go carry broken bottle chuk Ajayi to death ooo, my people how una see this one too?

RELATED NEWS

Fintiri Pledges Completion Of Key Road, New Market For Shelleng

Sanwo-Olu Approves Badejo Olawunmi As LASU Vice Chancellor

Billboards: Kwara Govt, PDP Clash As 2027 Campaign Battle Begins

Our Everyday Tori crew go sit down

Gidigba today to chuck mouth for de 30min tori. 

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter.

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

Fintiri Pledges Completion Of Key Road, New Market For Shelleng
News

Fintiri Pledges Completion Of Key Road, New Market For Shelleng

8 minutes ago
Sanwo-Olu Approves Badejo Olawunmi As LASU Vice Chancellor
News

Sanwo-Olu Approves Badejo Olawunmi As LASU Vice Chancellor

11 minutes ago
Kwara Governor Approves Transformers For 11 Communities
News

Billboards: Kwara Govt, PDP Clash As 2027 Campaign Battle Begins

13 minutes ago
Next Post
Sports Orbit: EP 38 – Spanish Players Union Backs Nwakali, Blast Huesca Over Suspension

Sports Orbit: EP 38 - Spanish Players Union Backs Nwakali, Blast Huesca Over Suspension

Advertisement

LATEST UPDATE

Fintiri Pledges Completion Of Key Road, New Market For Shelleng

8 minutes ago

Sanwo-Olu Approves Badejo Olawunmi As LASU Vice Chancellor

11 minutes ago

Osun Poll: Constituents Begin Process To Recall Senator Fadahunsi

12 minutes ago

Billboards: Kwara Govt, PDP Clash As 2027 Campaign Battle Begins

13 minutes ago

Elections Will Come And Go, Nigeria Must Remain – Akume

14 minutes ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.