• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Wednesday, October 29, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 41 – You Fit Marry Man Wey Dey Stay For Him Family House?

by Web
4 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern men wey dey stay for family house even after dem don marry.

Advertisement

Some, the family house dey like community. De implication be say de marriage too go turn to family marriage, the husband and wife nor fit avoid family chuck mouth for their marriage.

Advertisement

But some pipo talk say e good shao especially if de family dey good. 

RELATED NEWS

House Of Reps Seeks Upgrade Of UI, UNN, ABU

MAN Calls For Urgent Reforms In Boosting Manufacturing Sector

NAFDAC Recalls Substandard Astamocil, Astamentin Antibiotics From Market

Governor Fintiri Hosts Davido Ahead Of Adamawa Concert

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say e dey wrong for woman to marry man wey de stay for e family house?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon  be say we hear say one 35-year-old ashawo, de customer wey carry her don kill her.

If una remember, last week, we be dey ask say ‘Ashawo na work”. My pipo, una go us how una see dis tori. 

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

Join Our WhatsApp Channel


SendShareTweetShare

OTHER NEWS UPDATES

leadership
News

House Of Reps Seeks Upgrade Of UI, UNN, ABU

5 minutes ago
35% Lending Rates Stoke High Prices, Discouraging Investment – MAN
Business

MAN Calls For Urgent Reforms In Boosting Manufacturing Sector

19 minutes ago
NAFDAC To Curb Diversion Of Industrial Milk, Cereals Into Open Markets
Health

NAFDAC Recalls Substandard Astamocil, Astamentin Antibiotics From Market

22 minutes ago
Advertisement
Leadership join WhatsApp

LATEST UPDATE

House Of Reps Seeks Upgrade Of UI, UNN, ABU

5 minutes ago

MAN Calls For Urgent Reforms In Boosting Manufacturing Sector

19 minutes ago

Youths In Bloody Clash Over Killing Of Suspected ‘Yahoo Boy’ In Edo

20 minutes ago

NAFDAC Recalls Substandard Astamocil, Astamentin Antibiotics From Market

22 minutes ago

Governor Fintiri Hosts Davido Ahead Of Adamawa Concert

23 minutes ago
Load More

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.