• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Wednesday, September 9, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 50 – Wahala As Children Don Turn Target For Kidnappers, Traffickers

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 50 wahala as children don turn target for kidnappers traffickers
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de mata wey concern small pikin dem on top kidnapping, trafficking for Naija.  For Tori nowadays, na so so mata wey concern small pikin dem you go hear. If you nor hear say neighbour don kidnap neighbour pikin, you go hear say relative don kidnap aunty or uncle pikin.  Still on top de pikin dem, you go hear say papa rape  e own pikin or person don carry small pikin go do money ritual.  For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis small pikin dem wey don become victims for bad pipo dem. Say na small pikin dem fault say Naija get as e be, una sure say all dese crime ontop small pikin dem go fit stop for Naija?  Relationship Corner  Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na for our relationship corner. Person send send text message give us say e wan marry girl wey don born pikin before but e family nor agree.  De guy say make we advise am – say make e fashi e family marry de lady or make e forget about de lady?    Abeg, make una help us chuck mouth for dis tori.  Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make una join us chuck mouth.  Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

RELATED NEWS

The $250 Million Benue Food City Complex: Another Alia’s Touch

Size Matters: Correcting 500 Years Of Africa’s Minimisation

Nigerian Goods Competitive, AfCFTA Certificate Processing Now 24 Hours – Minister

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel


Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

The $250 Million Benue Food City Complex: Another Alia’s Touch
Feature

The $250 Million Benue Food City Complex: Another Alia’s Touch

26 minutes ago
Size Matters: Correcting 500 Years Of Africa’s Minimisation
Backpage

Size Matters: Correcting 500 Years Of Africa’s Minimisation

2 hours ago
Oduwole’s Reappointment As Presidential Aide Excites Investors
News

Nigerian Goods Competitive, AfCFTA Certificate Processing Now 24 Hours – Minister

2 hours ago
Next Post
Sports Orbit: EP 52 – Baba Yara Stadium To Host Ghana Vs Nigeria World Cup Play-off Clash

Sports Orbit: EP 52 - Baba Yara Stadium To Host Ghana Vs Nigeria World Cup Play-off Clash

Advertisement

LATEST UPDATE

Children Without A Country

13 minutes ago

The $250 Million Benue Food City Complex: Another Alia’s Touch

26 minutes ago

Firm Signs MoU For Badagry Deep-seaport

42 minutes ago

Banks’ N120bn Tech Investment Targets Economic Resilience – Alawuba

54 minutes ago

Size Matters: Correcting 500 Years Of Africa’s Minimisation

2 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.