• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Wednesday, August 6, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
  • Health
  • Entertainment
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Football
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
  • Health
  • Entertainment
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Football
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 52 – Why Big People Dey Oppress Poor People For Naija?

by Leadership News
3 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

RELATED

Philanthropist Gives N10,000 Grant To 600 Kogi Residents

Philanthropist Gives N10,000 Grant To 600 Kogi Residents

22 minutes ago
Ibrahim Ali Namadi

Kano Commissioner Resigns Over Drug Suspect’s Bail Controversy

51 minutes ago

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for wetin just dey happen for dis our Naija.  We dey see how  the Big boys dey oppress those ones  wey nor fit chill with them sake of sey, ground never level for dem.  For office o, oga go dey oppress di junior workers, for house o, madam  nor go let e housemaid rest. Everyday for wi country, we dey see how madams dem dey maltreat their housemaids.  Social media sef, na di same tin we dey see. People wey nor get money nor fit drink water, keep cup again becos those wey dey on top am nor go let am.  For our Tori today, una go tell us wetin una tink about  di mata.  Wetin  una tink wey we supposed do mek people dey treat and love their neighbour as God tell us to do?

Advertisement

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

SendShareTweetShare
Previous Post

Money Radio: EP 50 – Aviation Fuel, Hike in Airfare, Way Forward

Next Post

Sports Orbit: EP 54 – Champions League Draw; Chelsea Face Real Madrid In Quarterfinals

Leadership News

Leadership News

You May Like

Philanthropist Gives N10,000 Grant To 600 Kogi Residents
News

Philanthropist Gives N10,000 Grant To 600 Kogi Residents

2025/08/06
Ibrahim Ali Namadi
News

Kano Commissioner Resigns Over Drug Suspect’s Bail Controversy

2025/08/06
JUST-IN: Late MKO Abiola’s Wife Doyin Dies At 82
News

Daily Times Mourns Ex-Editorial Board Member Doyin Abiola

2025/08/06
JUST-IN: Late MKO Abiola’s Wife Doyin Dies At 82
News

JUST-IN: Late MKO Abiola’s Wife Doyin Dies At 82

2025/08/06
BBNaija10: Team Meta Force Wins Carex Task
Entertainment

BBNaija10: Team Meta Force Wins Carex Task

2025/08/06
Flight Disruptions: NCAA Threatens To Sanction EgyptAir, NG Eagle
News

NCAA Suspends 2 ValueJet Pilots Over Safety Breach At Abuja Airport

2025/08/06
Leadership Conference advertisement

LATEST

Philanthropist Gives N10,000 Grant To 600 Kogi Residents

Kano Commissioner Resigns Over Drug Suspect’s Bail Controversy

Daily Times Mourns Ex-Editorial Board Member Doyin Abiola

JUST-IN: Late MKO Abiola’s Wife Doyin Dies At 82

BBNaija10: Team Meta Force Wins Carex Task

NCAA Suspends 2 ValueJet Pilots Over Safety Breach At Abuja Airport

Nigerian Journalists Make Case For QNET After Malaysia Visit

Lagos Excise Command Adopts Digitisation To Ensure Real-time Transaction

APM Terminals Apapa, Customs Deepen Collaboration To Advance B’Odogwu Implementation

Governor Ododo Lauds D’Tigress Afrobasket Triumph

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.