• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Thursday, September 10, 2026
Leadership Newspapers
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
Hausa Edition
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 52 – Why Big People Dey Oppress Poor People For Naija?

Web by Web
4 years ago
in News
everyday tori pidgin ep 52 why big people dey oppress poor people for naija
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for wetin just dey happen for dis our Naija.  We dey see how  the Big boys dey oppress those ones  wey nor fit chill with them sake of sey, ground never level for dem.  For office o, oga go dey oppress di junior workers, for house o, madam  nor go let e housemaid rest. Everyday for wi country, we dey see how madams dem dey maltreat their housemaids.  Social media sef, na di same tin we dey see. People wey nor get money nor fit drink water, keep cup again becos those wey dey on top am nor go let am.  For our Tori today, una go tell us wetin una tink about  di mata.  Wetin  una tink wey we supposed do mek people dey treat and love their neighbour as God tell us to do?

RELATED NEWS

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

Nigerians can invest ₦2.5million on premium domains and earn about ₦17-25Million. Earnings in USD. Rather than wonder, click here to find out how it works

Web

Web

OTHER NEWS UPDATES

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years
News

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

1 hour ago
How I Transformed NAFDAC From ‘Good-For-Nothing’ Agency — DG
Health

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

1 hour ago
World Bank Invests N1.5bn To Fight Malaria In Ondo
Health

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

1 hour ago
Next Post
Sports Orbit: EP 54 – Champions League Draw; Chelsea Face Real Madrid In Quarterfinals

Sports Orbit: EP 54 - Champions League Draw; Chelsea Face Real Madrid In Quarterfinals

Advertisement

LATEST UPDATE

49.70kg Heroin: NDLEA Arrests Fugitive Drug Kingpin After 2 Years

1 hour ago

Sachet Alcohol Is A Monster Destroying Our Children’s Future — NAFDAC DG

1 hour ago

Ebola Outbreak: WHO Seeks 5,000 More Health Workers In DR Congo  

1 hour ago

AfroBasket Triumph: Tinubu Redeems Cash Pledge To D’Tigress

2 hours ago

Akwa Ibom Court Orders Eno Government To Pay N1.5bn For 49-Year-Old School Takeover

2 hours ago
Load More
Advertisement
Facebook Twitter Instagram Youtube Whatsapp

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us

© 2026 LEADERSHIP Media Group - All Rights Reserved | Hausa | Online Casino.