• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Sunday, December 21, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
    • Football
  • Health
  • Entertainment
  • Education
  • Opinion
    • Editorial
    • Columns
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 41 – You Fit Marry Man Wey Dey Stay For Him Family House?

Web by Web
4 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for de tori wey concern men wey dey stay for family house even after dem don marry.

Some, the family house dey like community. De implication be say de marriage too go turn to family marriage, the husband and wife nor fit avoid family chuck mouth for their marriage.

But some pipo talk say e good shao especially if de family dey good. 

RELATED NEWS

Kogi CP Assures Residents Of Adequate Security During Christmas Season

Natasha Throws Jibe At Akpabio Over Police Escorts Reversal Plead

FCTA, AMAC Sign Agreement To End Revenue Collection Feud

FRSC Deploys More Officers, Tow Trucks To Clear Abuja-Lokoja Road Gridlock

For our Tori today, una go tell us wetin una tink about dis mata, say e dey wrong for woman to marry man wey de stay for e family house?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon  be say we hear say one 35-year-old ashawo, de customer wey carry her don kill her.

If una remember, last week, we be dey ask say ‘Ashawo na work”. My pipo, una go us how una see dis tori. 

Our Everyday Tori crew go sit down Kanganda today to chuck mouth for de 30min tori. Make want make una join us chuck mouth.

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter

Join Our WhatsApp Channel

OTHER NEWS UPDATES

Kogi CP Assures Residents Of Adequate Security During Christmas Season
News

Kogi CP Assures Residents Of Adequate Security During Christmas Season

2 hours ago
Constituents Divided Over Plot To Recall Natasha
News

Natasha Throws Jibe At Akpabio Over Police Escorts Reversal Plead

2 hours ago
FCTA Launches ‘Operation Sweep Abuja’ To Rid City Of Miscreants, Beggars
News

FCTA, AMAC Sign Agreement To End Revenue Collection Feud

2 hours ago
Advertisement

LATEST UPDATE

Kogi CP Assures Residents Of Adequate Security During Christmas Season

2 hours ago

Natasha Throws Jibe At Akpabio Over Police Escorts Reversal Plead

2 hours ago

FCTA, AMAC Sign Agreement To End Revenue Collection Feud

2 hours ago

FRSC Deploys More Officers, Tow Trucks To Clear Abuja-Lokoja Road Gridlock

2 hours ago

Zulum Launches Annual Free Christmas Transport For Non-Indigenes

5 hours ago
Load More

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.