• Hausa Edition
  • Podcast
  • Conferences
  • LeVogue Magazine
  • Business News
  • Print Advert Rates
  • Online Advert Rates
  • Contact Us
Tuesday, July 15, 2025
Leadership Newspapers
Read in Hausa
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
  • Health
  • Entertainment
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Football
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Sport
  • Health
  • Entertainment
  • Opinion
    • Editorial
  • Columns
  • Football
  • Others
    • LeVogue Magazine
    • Conferences
    • National Economy
  • Contact Us
No Result
View All Result
Leadership Newspapers
No Result
View All Result

Everyday Tori (Pidgin): EP 36 – Why Our BIG Men Dey Fall Sick For Detention After Dem Arrest Dem For Wrongdoing

by Leadership News
3 years ago
in News
Share on WhatsAppShare on FacebookShare on XTelegram

On Top Wetin Dey Happen today, we dey ask why BiG man wey dem arrest after they commit offence dey always fall sick.

Advertisement

Plenty example dey of BIG men wey commit offence and after dem arrest dem, dem go court tell court say dem sick make court free dem to go hospital.

The one wey dey fresh among the BIG men na Abba Kyari, wey be policeman wey suppose to dey catch people wey put their hands for bad bad things wey dem accused say him self do bad thing. He don come out tell court say hin dey sick make dem release am after dem arrest am keep am for detention.

RELATED

London Mayor Sadiq Khan Makes First Visit To Nigeria

London Mayor Sadiq Khan Makes First Visit To Nigeria

19 seconds ago
Lagos Police Arrest Suspect With Firearms, Launch Anti-cult Squads

Lagos Police Arrest Suspect With Firearms, Launch Anti-cult Squads

3 hours ago

My people, how una see this matter?

Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na on top one house wife wey dey jealous so tey, she kill her rival on top kerewa matter with the husband ooo. The two women dey live inside one room and parlour  with their husbands for Ondo State.

Our Everyday Tori crew go sit down

Gidigba today to chuck mouth for de 30min tori. 

Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter.

We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →

Join Our WhatsApp Channel

SendShareTweetShare
Previous Post

Money Radio: EP 35 – Industrialized And Commercialized Agriculture As Panacea For Unemployment In Nigeria

Next Post

Sports Orbit: EP 37 – World Cup Playoff; Super Eagles, Black Stars Get New Date

Leadership News

Leadership News

You May Like

London Mayor Sadiq Khan Makes First Visit To Nigeria
News

London Mayor Sadiq Khan Makes First Visit To Nigeria

2025/07/15
Lagos Police Arrest Suspect With Firearms, Launch Anti-cult Squads
News

Lagos Police Arrest Suspect With Firearms, Launch Anti-cult Squads

2025/07/15
Good Night Mai Gaskiya!
News

EU, Turkiye, Others Mourn Buhari

2025/07/15
JUST–IN: Ex-President Buhari Buried After State Funeral
Cover Stories

JUST–IN: Ex-President Buhari Buried After State Funeral

2025/07/15
UK Firm To Execute $500m Energy Infrastructure Projects In Katsina
News

Buhari Told Me He Felt Better Out Of Office — Gov Radda

2025/07/15
Kogi Governor Signs Law Establishing CUSTECH Teaching Hospital, Okene
News

40,678 Kogi Children Affected By Malaria In 2024

2025/07/15
Leadership Conference advertisement

LATEST

London Mayor Sadiq Khan Makes First Visit To Nigeria

Lagos Police Arrest Suspect With Firearms, Launch Anti-cult Squads

EU, Turkiye, Others Mourn Buhari

JUST–IN: Ex-President Buhari Buried After State Funeral

Buhari Told Me He Felt Better Out Of Office — Gov Radda

FIBA U19 WWC: Junior D’Tigress Suffer Second Defeat, Avoid US In Round Of 16

40,678 Kogi Children Affected By Malaria In 2024

Buhari’s Remains Arrive Daura Ahead Of Burial

Police Arrest 2 Suspected Killers Of Chinese National

Police Kill 6 Suspected Kidnappers, Arrest 7 Others In Delta

© 2025 Leadership Media Group - All Rights Reserved.