On top Wetin Dey Happen, we dey chuck mouth for dis bill for House of Representatives wey dey try to stop cross-dressing on top amendment for di one wey Oyinbo dey call Same-Sex (Prohibition) Act.
This proposed bill, we hear say if dem pass am into law, e fit affect popular crossdressers like Bobrisky and James Brown.
For our yori today, una go tell us wetin una tink about dis
bill? E mean say Bobrisky and odas fit go jail or dem go stop dey dress like women?
We’ve got the edge. Get real-time reports, breaking scoops, and exclusive angles delivered straight to your phone. Don’t settle for stale news. Join LEADERSHIP NEWS on WhatsApp for 24/7 updates →
Join Our WhatsApp Channel