On Top Wetin Dey Happen today, we dey ask When Man/Woman Suppose Quit Abusive Relationship? Plenty hubands/wives dey go through things wey their mouth no fit talk for their marriages.
Plenty example dey wey be say wife don kill husbands and husbands too don kill wives for their relationships in marriage.
For Everyday Tori today, we dey ask, which time man/woman supposed quit relationship when violence don dey involved?
My people, how una see this matter?
Another tori wey we get for ground dis hot afternoon na on top one woman we kidnap herself say make her suitor come pay ramsom.
Our Everyday Tori crew go sit down
Gidigba today to chuck mouth for de 30min tori.
Make una follow us for our social media handles: Search @LeadershipNGA for YouTube, Facebook and Twitter.